Copyrighted.com Registered & Protected The Ato Forson and A.G, What Ankasa Be the Issue ?

The Ato Forson and A.G, What Ankasa Be the Issue ?



Here Be The Streets Explanation 


In 2009, when wanna late President Mills won the election to become President and John Mahama as Vice, dem agree say Ghana’s ambulance stock was low so there go be the need to buy 200 new ambulances 


At the time na, Government no get money so the plan be say, make private companies come with proposal so say, they go help Government procure the ambulance for government to pay in instalment.


The process come make slow at a point cos na the companies wey show interest at some point didn’t have the full financial strength to do the deal.

Now, President Mills come die unfortunately wey President Mahama come take over as President for 2012.

 

As we reach 2014, the process for the ambulance come make ready and the company who dey lead the Deal be Jakpa Business Company(JBL) wey dey belong to Richard Jakpa.


HOW ATO FORSON TAKE COME THE MATTER INSIDE?


After all documents were signed and terms agreed, it become necessary say JBL go get something we call LETTER OF CREDIT(L.C) to help their payment process 

The L.C be letter wey mostly dey Come from finance ministry to people who get contract with Government.


This be letter wey, after doing government contract you go carry go claim payment after all parties are satisfied with the deal.

Inside 2014, Dr. Ato Forson wrote that letter on the direction of ein boss Seth Terkpe who he the finance minister for Jakpa and ein partners who dey manufacture the ambulance.


The first 50 batch of the ambulance were shipped to Ghan.

As we dey speak, when you go to Parliament House, you go see the ambulances parked there for years.

Eno be say somebody chop money wey the ambulance no come, the ambulance, the first batch dey Parliament House as We dey talk.


The NPP government issue be say, The ambulance wey the NDC  bring no meet specifications and dem no dey fit for purpose Sakeov that Dr. Ato Forson who only issued Letter of Credit for Go jail Sakeov that.


MOTHER COMPANY SAY DEM WAN PAY MONEY, GOVERNMENT SAY TOFIAKWA


No, Wahala, as this issue start for court, the producers of the ambulance wey dey Dubai wrote to government say, dem be big company, if say dem execute a deal wey government no please with the ambulance, they are bringing additional accessories from Dubai so they go come fix them inside the ambulances for Ghana here.


As we speak, the containers wey these additional accessories for the ambulance was shipped dey inside Tema Port for like 7 years this, government has refused to clear dem.

The NPP government know say, the moment dem clear those containers for the ambulances to be fixed dema malicious case against Dr Ato Forson for causing financial loss to the state go turn beans so dem refuse to clear the containers just to go on with the persecution oh sorry prosecution!.


The company again write to government say, we send containers for you to help we clear to fix the ambulances so the matter go die, they you no gree give authorisation for we to clear them from the port.

If that be the case, We dey bring you your ambulance money, take the money, let us come for wanna ambulance so say the matter go die, that one too NPP Government say, Tofiakwa, dem Go no take the money for the ambulance manufacturer to come for ein ambulances 

 

Sakeov if dem take the money, dem no go fit forcefully jail Ato Forson as dem dey try to do.

The matter go court from 2022 there about.


WHERE THE CONTENTION COME DEY?


Former Finance Minister Seth Terkpe Go Court testify under oath say, ebe he wey give Ato Forson order to issue the letter of credit and that Ato no do that on ein own.

Godfred Dame the Attorney General say, Never, dem no Go accept or believe Seth Terkpe ein side of the story.


If you be someone who transact business with government before, you go know say the finance ministry get something we call Seal.

That thing be something that used to authenticate a letter.

That seal only the finance minister who get am not ein deputy.


So if the finance minister direct ein deputy to write letters in his behalf, if he’s not able to sign, that seal is placed on the letter to validate am say, truly truly the finance minister dey aware of such a letter.


The two Letter or credits wey Dr Ato Forson issued on behalf of ein former boss Seth Terkpe all get the seal of the minister but the A.G say Sakeov Seth Terkpe ein signature no dey the top, edey mean say he didn’t ask Ato Forson to write the letter.

Meanwhile, Seth Terkpe come tell Court say, he naa asked Ato Forson to write the letter on his behalf.


DEFECTS FOR THE AMBULANCE TOP


As we dey speak the attorney general say the ambulances be Tro-Tro dem no qualify to be ambulances, some of the defect the NPP A.G Talk court say the ambulance parked at Parliament House get that be wey dem wan jail Ato Forson be as follows 


⛔️Dem say, the sticker wey dem use write the ambulance for the cars top, no dey nice so that to dem be crime 


⛔️Dem say, the screws for the chairs and bed wey dey the ambulance inside no dey strong like that wey the drawers no dey close automatically so that to them be crime


⛔️Then, dem say the medical equipment for the ambulances inside no dey up to date so that be crime 


MAKE YOU NO FORGET 


You for remember say, I talk above say, containers currently dey Tema Port for like 7 years now wey the remaining ambulance accessories dey inside but government has refused to clear them for the ambulance to be fixed 


Also note that, the finance ministry no get any oversight responsibility to make sure the ambulance dey fit for purpose.

The be the responsibility for the technical people for the Health Ministry but sake of political witch hunt, government no dey interested in questioning those who dey health ministry wey approve for the ambulances to come before they were shipped to Ghana


WEITIN HAPPENED INSIDE THE COURT?

 

Attorney general close ein case, Ato Forson to close ein case 

The person left to close ein case be Richard Jakpa

So last Thursday 23rd May 2024 inside court, lawyers for Ato Forson come start to cross examine Richard Jakpa on what he know about the case since ebe ein Company wey facilitated the deal 


Ebe there The bomb come drop for, during the cross examination, Jakpa in giving ein answers saw Godfred Dame the A.G interject that why say Jakpa dey give ein answers like he dey wan defend Ato Forson 


This talk from Godfred Dame come vex Richard Jakpa who come blow alarm be say, make Godfred Dame no angry am cos he dey court to defend ein self and not anyone 


Na, if we go talk paa ebe he Godfred Dame who dey Call am at odd hours dey want induce am to say lies so dem go use that Jail Ato Forson 

He went on to say, If Dame no shut up sit down, he go spill the beans for court and everyone go know say Dame be criminal lass everybody 


The matter come hot for the court room, as Jakpa talk this thing, Godfred Dame the A.G come make moa, he no talk, wey the judge ask Richard Jakpa say, This thing you dey talk dey serious, you get evidence for this matter top say Godfred Dame dey Call you at odd hours ?


Richard Jakpa says, Yes, he dey plus evidence, he get recordings and evidence of Godred Dame meeting him for one Supreme Court judge ein house asking him to help ein matter so he Godred Dame go fit jail Attorney General 


This led to the audio wey dey the system inside right now


We go Continue…….

Post a Comment

If you have any double, Please let me know

Previous Post Next Post

Contact Form